Teef Koti (Explicit)-FOKN Bois
    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

Mek we move

Wait small, maybe the woman 4get somtin

B tru oh dem dey fit turn outing into long tin

Hmmm

Ok away bus

We lucky say no dogs dey

D window dat

Ah so we dis? Instead of burgers we turn burglars?

Chale y we dey do dis work wen dem mome dey owe us?

Dey catch we wey dey jail we, dey mome go go free

Ah chale com

Wot wey I dey see?

Herh…no b d koti u shout am 4m the troski?

E b dema boss?

Corruption no get boundary

Oh fine fine dis dey giv me vim

We 4 bost am neat den spoil spoil everytin

We we no b teef

We we no b teef

But we dey teef

But we dey teef

Som teef

Som teef

Wey e b koti

Wey e b koti

We we no b teef

We we no b teef

But we dey teef

But we dey teef

Som teef

Som teef

Wey e b koti

Wey e b koti

Yeh the room dis

Commot the knife come

Wey knife?

U 4get am?

B3h som go dey the kitchen

Ah u wan fokkop the mission?

Chale relax, mek I go pick am come fast

Kubolor paa…e go do mek d whole move blast

Tin we make wild 4 top e take am anyhow

This tin no for cher like we for dey leff here by now

M3nsa dier too known

No b knife this?

E dey worry tsor, kwer! Free biscuit

Mek I find somtin take down am 4 d freezer

Ei apples dey here, plus pizza?

We we no b teef

We we no b teef

But we dey teef

But we dey teef

Som teef

Som teef

Wey e b koti

Wey e b koti

We we no b teef

We we no b teef

But we dey teef

But we dey teef

Som teef

Som teef

Wey e b koti

Wey e b koti

U dey here dey chop?!

Uh umm!

No b chow dey yor moff?

Norr…da pizza dey jom roff

Wot dey top?

Koobi nngua mere momoni eni pok

Oh hoh wey combinay too b dat

Chale…

Wot the fokk?!

Ah! U 2 bombocrabs in ma house?

U dey kai me?! Wallai lion go chew mouse!

B like our bayla trap catch 2 bats

Somtin wey we set am down 4 just 2 rats

Wer dem dey? E b dem send u? Open yor moff

Chale mek we just kill dem

Oh! Light off

展开显示全部歌词