Jayjay oja
Bomi wet enh
Juzkid omo ologo
Omologo original
Kassala don burst oo
Yawa don gas oo
Sapa wants kill me
Kobo no dey for my acct oo
Boda zaddy
Where u na dey see this money
Pounds sterling
Dollar oo
Boshe wulo
loshe wubo oo
E fun wa ni update oo
Awa n'a de upgrade oo
Give us the update oo
We dey feel ur updates oo
Yeye
Give us the update
Awa gan afe upgrade
Give us the update
Awa gan afe upgrade
Yeye
Internationally kilo jaye ni germani
I making my money
Pablo pelu emoney
Shuku shukulate moti gba update
Jeka negociate
Kajo ma related
Kassala don burst oo
Yawa don gas oo
Sapa wants kill me
Kobo no dey for my acct oo
Boda zaddy
Where u na dey see this money
Pounds sterling
Dollar oo
Boshe wulo
loshe wubo oo
E fun wa ni update oo
Awa n'a de upgrade oo
Give us the update oo
We dey feel ur updates oo
Yeye
Update update update
Omo ologo original
Idan
E fun wa ni update
Lca ppp ID me edd
Awa na kan fe upgrade
Omooba hustle pa mule si vgc
Ogbowo kokan wa
Iwo na hustle tight toba rope o easy
Koni kobo lapo Ofe wo industry can you just imagine
Rin sunmo awon toma ja e
Tere mo hustle kole gbo wo dating
Awon oloba mobato awon to n gba wire
awon no salary
Awon a day money
Kassala don burst oo
Yawa don gas oo
Sapa wants kill me
Kobo no dey for my acct oo
Boda zaddy
Where u na dey see this money
Pounds sterling
Dollar oo
Boshe wulo
loshe wubo oo
E fun wa ni update oo
Awa n'a de upgrade oo
Give us the update oo
We dey feel ur updates oo
Yeye