Chorus ..
Get some joy for your heart ooo
Oluwa don bless you too much
why everyday you dey worry oo
Day don break you be too much
Make you just be happy
Baba don bless you too much
And never dey envy
Cos life wey you get sef too much
Worry na poverty disease disease
worry na poverty disease
Too much ooooo
Rap
Charlie Charlie carry your own cross
You fit change your style noe be by force
45 I was born to be winner
Ano dey fear Goliath for my own front
Suicide be the crime ano go commit
Cos I know sey my blessings na too much
Oluwa blessings na too much
Edey flow from China to Ghana
Osheee !!! Osheee make I jubilati
a don see the blessings off-late
You fit change your style
Or be like thati
But 45 still ago appreciati
Baba Jehovah always by my side
With a favor jac !! decide
Choose to be happy or be Sadi
Cos if not good then badi
45 with the vibe ! A don do am bless
You Dey walker walker worry
Worry yourself For nothing
Wey Baba God dey one corner too much oo
Get some joy for your heart oo Oluwa do bless you too much
And never dey envy too much ooo
Chorus
Get some joy for your heart ooo Oluwa don bless you too much
why everyday you dey worry oo
Day don break you be too much
Make you just be happy
Baba don bless you too much
And never dey envy
too much oooo
Worry na poverty disease disease
worry na poverty disease
Too much ooooo
让你的心高兴一些
奥卢瓦不要太保佑你
为什么你每天都担心
一天别打扰你太多
让你开心
爸爸不要祝福你
永远不要羡慕
Cos life wey,你太多了
忧虑贫穷疾病
担心贫穷疾病
太多了
说唱
查理查理背着自己的十字架
您适合通过武力改变风格
45我天生就是赢家
阿诺·戴伊(Ano dey)害怕巨人为我的阵线
自杀是犯罪
因为我知道我的祝福太多了
奥卢瓦(Oluwa)祝福不多
埃迪从中国流向加纳
Osheee !!!奥希让我欣喜若狂
一个看不到祝福的人
你适合改变自己的风格
还是像那
但是45年前还是赞赏
爸爸耶和华总是在我身边
帮忙江淮!决定
选择快乐还是撒迪
COS,如果不好,那么巴迪
45的氛围!不要做祝福
你Dey沃克沃克担心
不用担心自己
Wey Baba上帝欺骗了一个角落太多oo
为您的内心获得一些快乐,奥卢瓦(Oluwa)祝福您太多
永远不要羡慕太多
合唱
为你的心获得一些快乐,哦,奥卢瓦,不要祝福你太多
为什么你每天都担心
一天别打扰你太多
让你开心
爸爸不要祝福你
永远不要羡慕
太多了
忧虑贫穷疾病
担心贫穷疾病
太多了
未经许可,不得翻唱或使用