Rockstar Ft Khalie-OKISH

Rockstar Ft Khalie

歌手:OKISH

时间:2024-05-31

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

Because you never see my update for billboard

Shey na why you dey follow dem twerk on tiktok

Amaka say make I go away I no be big boy

Na then I Dey wear all these fake Louis Vuitton

You know I’m a rock star o

And you be pretty fine lady

You know I’m a rock star o

And you be pretty fine lady

But me I nogo take am o

If I see a man with my lady

Me I nogo take am o

If I see a man with my lady

Khalie Verse

It’s all over you , oh babe na you I choose

I put the reggae and blues , omoge wetin you do ?

Oya scatter love omoge , oya gimme love omoge

Oya do like that omoge , ropopopopo shake it for me

Hold am , bonus

Gimme dem the song with a bonus

Dem do like say dem no know us

When the song drop dem go chorus

Because you never see my update for billboard

Shey na why you dey follow dem twerk on tiktok

Amaka talk say make I go away I no be big boy

Na then I Dey wear all these fake Louis Vuitton

You know I’m a rock star o

And you be pretty fine lady

You know I’m a rock star o

And you be pretty fine lady

But me I nogo take am o

If I see a man with my lady

Me I nogo take am o

If I see a man with my lady

Funmi je control it

No Dey form say you Dey decent

Body high me like kpoly

Can’t feel myself when you’re not present

Bonus

Gimme dem the song with a bonus

Dem do like say dem no know us

When the song drop dem go chorus

展开显示全部歌词