Na Mistake-Lemon Adisa

Na Mistake

歌手:Lemon Adisa

专辑:Na Mistake

时间:2023-07-21

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

Shey be na all this pain Cause anger

No be say I just be tout

Shey be na money make me Dey Browse

No be say I just be scam

I no Dey justify

Oh sorry na mistake

I just Dey justify

Sorry na mistake let’s go

I no Dey Justify anything

Carry your cross make I carry my own

I no Dey fear to get enemy

Ogo olowo laye ma n danwo

Shey bi eni to lowo lo ma n bo

Iwo ri eni to pe tanika ri ni ajebo

Shey bi oro omo ologo lo ma n so bi ti Awon burna sorry I no fit mention all

Awey awey emi ka wo soke fun Awon alaye

Ani koni baje fun Awon ton fun wa ni update ani everyday

Awey awey emi ka wo soke fun Awon alaye

Ani koni baje fun Awon ton fun wa ni update ani everyday

Oluwawa oluwawa owo te promise mi da

Oluwawa Oluwawa ani Mo need owopa

Oluwawa Oluwawa owo te promise mi da

Oluwawa Oluwawa ani Mo need owo pa

Dem say me I no reach them

Emi moti San le owomida

Ten billion ole tomi

For every street I don pay my bills

Them know me there

If you lock up I go lock up

Owo owo mi oni tan

Olowawa Oluwawa ola Oluwa ni Mo fin Dan

Burst my mind

Money wey go burst my mind wey no go raise false alarm

I want it all my life

2019 started getting money 2019

Since then I have been doing my thing

Sheybe na god dey run am for me yeah

Oluwawa Oluwawa owo te promise mi da

Oluwawa Oluwawa ani Mo need owo pa

Oluwawa Oluwawa owo te promise mi da

Oluwawa Oluwawa ani Mo need owo pa

展开显示全部歌词