Unbeaten (Explicit)-Rozzy Dew

Unbeaten (Explicit)

歌手:Rozzy Dew

时间:2023-08-24

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

wo wo wo wo

huh

(beaty e) spar

energy me putting on my **** is unbeaten

tell them bad man make them no compare

Rozzy

energy me putting on my **** is unbeaten

tell them bad man make them no compare

do the calculation fast make my people them know

one man down ẹgbé lọ ilé wọn

if your brain no too strong don't drink on my table

na the lifestyle so my niggas them bad

if you never know me well no dey criticize me course i no be that guy wey them tell you say i be

by energy mò gbóná (energy mò gbóná)

like physically fit (physically fit)

awọn ballers mi o kéré (baller mi o kéré o)

if you know them you know somebody you know somebo (ah you know somebo)

energy mò gbóná (energy mò gbóná)

like physically fit (like physically fit)

awọn ballers mi o kéré (baller mi o kéré o)

if you know them you know somebody you know somebo (you know somebo)

originally physically lyrically strong

i be kingkong i be king for my lane

má gùn iyán mi kéré no go cross my lane

tòri èmi náà óo kéré i be baba for the game

lyrical sango i can smoke you like ** am the king in my hood am the boss in my field

naturally spiritually i be for real

um um um call me Li tunes

energy me putting on my **** is unbeaten

tell them bad man make them no compare

do the calculation fast make my people them know

one man down ẹgbé lọ ilé wọn

if your brain no too strong don't drink on my table

na the lifestyle so my niggas them bad

if you never know me well no dey criticize me course i no be that guy wey them tell you say i be

by energy mò gbóná (energy mò gbóná)

like physically fit (like physically fit)

awọn ballers mi o kéré (awọn ballers yea yea)

if you know them you know somebody you know somebo (eh you know somebo)

energy mò gbóná (energy mò gbóná)

like physically fit (like physically fit)

awọn ballers mi o kéré (awọn ballers o)

if you know them you know somebody you know somebo (hmm)

ààrè ààrè yeah

don't compare me i get vibe o

them dey compare me o no

say me no mind them o they'mma see me mó ngbóná

focus e

móma dúró gìdìgbà má júyin lọ e

awọn tó nfẹ wà kàn má gbádùn lọ

awọn tó nwù kàn má kòsí lọ

energy me putting on my **** is unbeaten

tell them bad man make them no compare

do the calculation fast make my people them know

one man down ẹgbé lọ ilé wọn

if your brain no too strong don't drink on my table

na the lifestyle so my niggas them bad

if you never know me well no dey criticize me course i no be that guy wey them tell you say i be

by energy mò gbóná (energy mò gbóná)

like physically fit (physically fit)

awọn ballers mi o kéré (baller mi o kéré o)

if you know them you know somebody you know somebo (ah you know somebo)

energy mò gbóná (energy mò gbóná)

like physically fit (like physically fit)

awọn ballers mi o kéré (baller mi o kéré o)

if you know them you know somebody you know somebo (you know somebo)

authentic on the mix

展开显示全部歌词