
在手机上保存,获得更好体验
been on the highway chillin wat be the vibe and wat be the feelin woah
nigga hy3 d3m i been cookin im makin some beats ano geh no problem no
lock in this **** for real ano geh no time me nya this bag i go
aget more shows with different time y3wieaa me ne me boys we roll
we dey on a roll
i just dey wait yung nigga 4 blow
hittin ma shots i dey hit on a low
put am gas i put am on pause
**** ,this all be lie
drop am already ebi for july
higher than higher he dey for the sky
he up in the heavens he think sey he fly
im goin away
i still go make all ma away
this **** be real hw3 de price wey i pay
do am for joy wey i do am for pain
if eno pick who the heall ago blame
if eno pick **** go never be same
feel like im loosin im ;oosing the game
feel like im loosin im loosin ma aim
buh im good dawg
weytin i said all be true talk
never go back on the thing i said man i keep it solid nigga yeah of course
2 way man im 2 two wavy
more times this be 2 crazzy
yall trip on the little buh a yung man i keep litty like
**** i dont wanna brag
this thing dey keep it dey feel like a drag
pushin a p abe pushin a bag
i never go lreave i, feelin attached