Ludo-Boi Eco

Ludo

歌手:Boi Eco

专辑:Ludo

时间:2025-10-01

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

I can't

Imagine life without loving you

But I don't know exactly what you want

You remind me

Of a girl that want to make a grown man cry

Oh why

Oh

Shey you wan stay or go

Tell me make I know oh

Baby don't use me play games

I no be Ludo

Put in my heart n soul

I'm already losing focus

Baby don't use me play games

I no be ludo

Oh oh

I no be ludo oh

Oh oh

I no be ludo

Oh oh

I no be ludo oh

Oh oh

I no be Ludo

You make me act a fool

You gat me wanting you

I No fit deny wetin I feel

But you don't know what you feel

Always been loving you

But you say you want something new

And You dey use me dey play tinko

On a low, no be so

Shey you wan stay or go

Tell me make I know oh

Baby don't use me play games

I no be Ludo

Put in my heart n soul

I'm already losing focus

Baby don't use me play games

I no be ludo

Oh oh

I no be ludo oh

Oh oh

I no be ludo

Oh oh

I no be ludo oh

Oh oh

I no be Ludo

展开显示全部歌词