LCND-Davido
    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
猜你喜欢的歌曲
歌词

LCND - Davido

Lyrics by:Davido

Composed by:Davido

Produced by:Yung Willis

Wi' Wi' Wi' Willis Giddem

Make I tell you something

Life is not fair not fair not fair

Lost many of my guys

But I thank God

I still dey here dey here oh yeah

And I know say you

Dey watch me from up there

Up there up there

I no go lie say e weak me

But I stay strong and I stay fit

Stro' o' ng

I just wan flex this life oh

Before I leave this life oh ayy

Kos'omo na mo ma j'aye

J'aye lo mo ma j'aye mi no

I go double the bag oh

If I hear say I slack oh ayy

Kos'omo na t'emi ye mi

T'emi ye mi

Legends can never die

Oh weh oh weh

Shooting up for the stars

Oh weh oh weh

I told you from the start

Them no fit play my part

Legends can never die

Oh weh oh weh

Legends can never die

Shooting up for the stars

I told you from the start

Them no fit play my part

Legends can never die

Oh weh oh weh

I get many things wey

I want to talk about oh

Talk about oh

Want to talk about

Wetin my eyes see

Say my mouth no fit talk

Mouth no fit talk

I dey do my way but

Some people overkaku

Kaku kaku kaku

But I go still dey ball

Make dem call me Lukaku

So ah

I just wan flex this life oh

Before I leave this life oh ayy

Kos'omo na mo ma j'aye

J'aye lo mo ma j'aye mi

I go double the bag oh

If I hear say I slack oh ayy

Kos'omo na t'emi ye mi

T'emi ye mi

Legends can never die

Oh weh oh weh

Shooting up for the stars

Oh weh oh weh

I told you from the start

Them no fit play my part

Legends can never die

Oh weh oh weh

Legends can never die

Shooting up for the stars

I told you from the start

Them no fit play my part

Legends can never die

Oh weh oh weh

Wi' Wi' Wi' Willis Giddem

Giddem Giddem

展开显示全部歌词