Tuale-Seyi Shay
    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

TUALE LYRICS - Seyi Shay Ft. Ycee, Zlatan & Small Doctor

Seyi Shay

Shout-out for my people wey sabi

Shout out to the people wey dey hustle in the street

Shout-out to the person wey dey make my song dey hit oo

Shout-out to that mama wey dey hustle in the street

Shout-out to the people wey sabi

Shout-out to the brother wey dey hustle in the street

Shout-out to the chairman wey dey make my song dey hit

Oh! I Tuale for you

One Tuale for you

Oya da dem say me I no go try to hustle

Make I work

Dem say me I no go fit to make am see me now

Oya, wetin dey do you ooo

Oya pekele pekele

Arugbo je gbe se

Talo ma ba sanwo mi o mo (mi o mo ooo)

Why why you dey shook your mouth for my own hustle ooo

Why you dey put your reggae for my own blues ooo

Tokini tokini ton ton rigi agbala je fu

Paburakata furo nini wo lala

Milolo egba

That's the voice of the streets X2

Oya na, Tuale for my people wey sabi

Tuale for the person wey dey make my song dey hit

Tuale for the baba wey dey hustle in the street

Tuale for the iya wey dey hustle hard nana nana nana na

Tuale for my people one time more

Gbosa for my people two time more

Shout hallelujah one time more X2

Ycee

Shout-out to the daddy and the mummy

Three gbosa shout-out to Wayne Knight everybody

Shout-out to awon temi ni gboro won shi ma gbo mi

And no be by my power

Baba God iwo lo shomi

Shout-out to the fans showing love

You give me life you know

Shout-out to the haters wey dey diss

Wey dey daft to flow

Went from overlook to overbook

You know how long it took

I write the verse, I murder hook

You bring the beat you sabi cook

Shout-out to the girls tryna wife the man

Shout-out to the hot producers wey ignite the jam

Baba God na you wey certify the plan

Shout-out to the man with guapp bigger than that rubber band

Zlatan

Shout-out to the bloggers wey dey try to bring me down

Make una stop am I

Ema dan where I dey e no dey frown

Started from the bottom omo Ikorodu I stan

Ti ba make eh shoma bami ya photo

Je kin gboran

Na me know wetin I see before things start to dey rosy

Olofo ni everybody lori instagram

You are too nosy

If you no get money na problem

If no get money omo na problem ooo

Small Doctor

Shout-out to God

Shout-out to iya teacher

Shout-out to the street

Awon lo n ko mije Bi pizza

Hain awon lo n ro orin mi

Awon lo n gbo orin mi

Toba ti ra orin mi won tun ma jijo si orin mi (opor)

Nobody die, I say nobody scatter

Enemies go fry dem go gbes bi ti jaga

Hain hain call me small doctor

Agbewe je oganla

Alaafin omo better omo ton so omo iya teacher

Hain

Tokini tokini ton ton rigi agbala je fu

Paburakata furo nini wo lala

Milolo egba

That's the voice of the streets X2

Oya na, Tuale for my people wey sabi

Tuale for the person wey dey make my song dey hit

Tuale for the baba wey dey hustle in the street

Tuale for the iya wey dey hustle hard nana nana nana na

Tuale for my people one time more

Gbosa for my people two time more

Shout hallelujah time more X2

展开显示全部歌词