Pride (Explicit)-Skylee

Pride (Explicit)

歌手:Skylee

时间:2024-07-27

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

*Chorus*

Olowo stop dey boast

My sister no dey form

Life na turn by turn

My people time go tell

Your spirit go comot

Your body go decay

Never wake again

Again again the end

*Verse*

Wetin be dis wey my people dey do like this

Happy when people are suffering

In all things you do Think humanity

You know love is magical ...

Make you dey show love

*Verse 2*

I never see any person wey pkai and con carry him money go grave

Or see any man wey pkai and wey carry him shayo go grave

Or see any person wey live and con remain forever young

never dies

Make you dey show love

展开显示全部歌词