Sweet Mother-Prince Nico Mbarga
    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
猜你喜欢的歌曲
歌词

Rocafil Jazz presenting you

Sweet Mother

Sweet mother, I no go forget you

For the suffer wey you suffer for me yeah

Sweet mother, I no go forget you

For the suffer wey you suffer for me yeah

When I dey cry, my mother go carry me

She go say my pikin, wetin you dey cry yeah yeah

Stop stop, stop stop, stop stop

Make you no cry again ooh

When I wan' sleep, my mother go pet me

She go lie me well-well for bed oh

She cover me cloth, say make you sleep

Sleep sleep, my pikin ooh

When I dey hungry, my mother go run up and down

She dey find me something wey I go chop ooh

Sweet mother ah-ah

Sweet mother oh eh-oh

Son of a sweet mother

When I dey sick, my mother go cry cry cry

She go say instead wey I go die make she die oh

She go beg God, God help me, God help me, my pikin ooh

If I no sleep, my mother no go sleep

If I no chop, my mother no go chop

She not dey tire aah, sweet mother

I no go forget the suffer wey you suffer for me yeah yeah

Sweet mother eh-eh

Sweet mother oh eh-eh

Oh, sweet mother, I never forget you

For the suffer wey you suffer for me

And, if I should forget you

Therefore I forget my life, the air I breathe

Eh

And then on to you men, on earth, daring and forget their mother

For if you forget your mother, you've lost your life

Sweet mother, I no go forget you

For the suffer wey you suffer for me yeah

Sweet mother, I no go forget you

For the suffer wey you suffer for me yeah

When I dey cry, my mother go carry me

She go say my pikin, wetin you dey cry yeah yeah

Stop stop, stop stop, stop stop

Make you no cry again ooh

Oh, my mother, oh sorry

When I wan' sleep, my mother go pet me

She go lie me well-well for bed oh

She cover me cloth, say make you sleep

Sleep sleep, my pikin ooh

When I dey hungry, my mother go run up and down

She dey find me something wey I go chop ooh

Sweet mother eh-eh-eh-eh

Sweet mother oh eh-eh

When I dey sick, my mother go cry cry cry

She go say instead wey I go die make she die oh

She go beg God, God help me, God help me, my pikin ooh

If I no sleep, my mother no go sleep

If I no chop, my mother no go chop

She not dey tire aah, sweet mother

I no go forget the suffer wey you suffer for me yeah yeah

Sweet mother eh-eh-ehh

Sweet mother oh eh-eh

Oh, sweet mother

I sick mother

My sweet mother, I no go forget you

My sweet mother will suffer for me

When I get cry

My mother go cry

She no know where to go do

You know well

No wantin' to worry my pikin

Ooh

You fit get another wife

You fit get another husband

But you fit get another mother (Mother)? No

When I get hungry, my mother go run up and down

She get find me something when I go chop ooh

Sweet mother, sweet mother yeah

When I get sick my mother go cry cry cry

She go say instead when I go die make she die

She go beg God, God help me, God help me, my pikin oo

If I no sleep, my mother no go sleep

If I no chop, my mother no go chop

She not get tire ahh

Sweet mother, I no go forget dey suffer wey you suffer for me, yeah yeah

Sweet mother

Sweet mother

Sweet mother

Sweet mother

展开显示全部歌词