Yo
Ace
For these streets fuck up no dey sour
My Og tell me 50/50 no chop my raba
Me and my men dem still dey run the
matters (fuck shit)
E no fit cast
Everything dey on code
All my guys them know me I no too like
stress
My temper just dey rise
Na so I pop my lean
But e be like l don dey trip
I just dey muzz
My head sef don dey turn
For my head I be astronaut
Na to tight one nut
Colos ti burst
My leg sef don dey shake
Everything be like earthquake
But my coordination na 100
Omo the colos sef e don burst
Oja sef e don burst (e don burst)
I just de muzz
But I no fit come jonze (why I go jonse)
I say make I de ball
Make I high to the top (mogbe)
Because maga sef drop
Make we de ball
Omo the colos sef e don burst (e don burst)
Oja sef e don burst (eh)
I just de muzz (okay)
But I no fit come jonze (why I go jonse)
I say make I de ball
Make I high to the top
Because maga sef drop
Make we de ball
Ndi nwa bia
Tido (japa, tolú,run, run)
This game no be chess
Ludo (no be chess oh)
My ride push to start
You know (you know)
With this Jamaican shawtie
She choke
Ndi nwa bia
Tido (japa)
This game no be chess
Ludo(no be chess oh)
My ride push to start
You know (now you know)
With this Jamaican shawtie
She choke (e chokolokoloko)
Try jonze you go collect (collect)
Remove you like a widget (Swipe)
So cool but I'm wicked (wicked)
You think say I don forget
(No skip oh) No skip say I get connect
Popo de find me I don tawa (Run)
Popo de find me I don japa (Run)
Lavish loca with your shima
She making snaps in my Beamer
Casamigos for my niggas
Ice dripping like it's water
Money choke e be like say na paper
We going global from here yeah (yeah)
Chasing my dreams everyday yeah (yeah)
Your future my past I swear yeah (yeah)
Making sure I get all my pay yeah (yeah)
Rose gold AP on my left
Man is moving gravy (gravy)
Nigga cashout a milli
Now, he's moving lazy (mtchew)
It's my rise to this hustle
Ain't no break time (for where)
Married to this game
It's my prime time
Demons flying all around
Like they some housefly (watch)
Consistent with my grind
Won't see me outside (at all)
All dem eyes that try to pry
They gon' catch fire (their eyes go burn)
I'm in love with my Ps
Call me housewife (Housewife)
On a ready
You can't be sure of what is next
The hood is not friendly
Life of a loner is best
Beware of men, on black and black
Wey dey hunt for payday
Before ndi-nwa go surround
Men a wagó tété
Ndi nwa bia tido (run run)
This game no be chess
Ludo (oh shit)
My ride push to start
You know( you know)
With this Jamaican shawtie
She choke
Ndi nwa bia
Tido (japa oh)
This game no be chess
Ludo (ouweeee)
My ride push to start
You know (now you know)
With this Jamaican shawtie
She choke
Omo the colos sef e don burst
Oja sef e don burst (e don burrsttt)
I just de muzz
But I no fit come jonze
I say make I de ball
Make I high to the top
Because maga sef drop
Make we de ball