As E Dey Go (Explicit)-Terry G

As E Dey Go (Explicit)

歌手:Terry G

时间:2019-06-21

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

This one na matter

Wey be sey e dey make me fold hand

Wey be sey

They want me to still dey halla

Make me dey halla

Intellectual mother ****er

As e dey go eh

Make *****

Make **** no jam your head

Oh no no no no no no

Make una coole your brain oh

Nagode coole coole brain oh

Chai make you cut of your chain

Cut off

Cut off

Cut off your chain oh

Bros make una coole coole brain

Coole coole

Coole coole brain

Make una coole coole brain

Coole coole

Coole coole

Coole coole brain oh

What you get you gat to be fragrant

I run there matter na to want to maintain

Differentiate

Omo for this game

Omo if you no calculate you go loose eh

You dey form sey you dey run the race

Make you no forget sey I no dey the race

Me I dey my own I dey roll up my game

I dey go omo spiritual I dey run up my thing

See see

I no contest me and anybody

We no follow to dey vex

See enemies una go rest

Omo no forget sey pepper e dey read

Na me be the ginjah intellectual

Wey I run the money matter

You see me for this street don’t bee f me

If you beef me omo ama kan yin

Ama kill you

Make una coole your brain oh

Nagode coole coole brain oh

Chai make you cut of your chain

Cut off

Cut off

Cut off your chain oh

Bros make una coole coole brain

Coole coole

Coole coole brain

Make una coole coole brain

Coole coole

Coole coole

Coole coole brain oh

展开显示全部歌词