Myself-Basketmouth

Myself

歌手:Basketmouth

专辑:Yabasi

时间:2020-11-20

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

Myself - Basketmouth/Show Dem Camp/Oxlade

Basket

Ducktor

I can't kill myself no no no

Otumopo no work for me oh no no no

I go do the one I sabi oh no no no

I go do the one wey dey

Work for me no no no

Wey dey work for me no no no

You know say

I can't kill myself no no no

I go do the one wey

I sabi do oh no no no

I no go cut another man coat

According to my size oh no no no

I no go 'cross road wey dem

Put hazardous for light oh no no no

No no no

As you can see I dey my own lane

You can see I no dey send nobody

Odumebi I dey do my thing

I dey mind my business dey go oh

Olofofo wan spoil my to to

Sh'oboloyo'ke wan ruin my plans oh

But dem no know say me and

Sabele believe in God ayy lelele

Olofofo wan know wetin I do

Sh'oboloyo'ke fe mo idi abajo

But I no dey put mouth for wetin dem no send me

But I no no why oh

If I do this dem go say that oh

If I say that dem go do this oh

Anythin' I do dem dey police oh

All una dey enter my B-Biz oh

If I do dis dem go say that oh

If I say this dem go do that oh

All na wan scatter my plans-plans oh

I can't kill myself no no no

Otumopo no work for me oh no no no

I go do the one I sabi oh no no no

I go do the one wey dey

Work for me no no no

Wey dey work for me no no no

You know say I can't kill myself oh

Omo what's the plan though

Tell me what's your angle

Make a couple jam that dey callin' me the man bro

Made it with my gang so they couldn't understand sho

Aim for the starses no tellin' when you land oh

All happens suddenly

Old school dey bench floor

Now it's palmwine that's the sounded men bro

B***h wan dey move and the boys don dey booze

'Cause the party don dey groove like a Sunday rendezvous go

Dey we Lagos you know

Problem no dey finish

We all wanna pop so I stay on spinnin'

Life's a marathon got to pitch yourself to winnin'

And faith in God is key keep knockin' doors off the hinges

'Cause my health is my wealth

I can't kill myself

Pray to 'cause I'm dealt to sell market like Mile 12

Flows like the ocean you might find Pearl

Ox tell 'em

I can't kill myself no no no

Otumopo no work for me oh no no no

I go do the one I sabi oh no no no

I go do the one wey dey

Work for me no no no

Wey dey work for me no no no

You know say I can't kill myself no no no

I go do the one wey

I sabi do oh no no no

I no go cut another man coat

According to my size oh no no no

I no go 'cross road wey dem

Put hazardous for light oh no no no

No no no

TY Mix

展开显示全部歌词