Born To Win (Explicit)-K Yung

Born To Win (Explicit)

歌手:K Yung

时间:2022-11-02

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

Sam sleek on the beat

Ye 4g soft movement

Aye ole ye

Tojobaro osupa a dale Iye

Borun Baran gbole a dajo ooo

Ki owuro kole ye eda

As I Dey pray today say make I jeun soke eee

My mama Dey pray say make I jeun soke eee

Till I go wear the crown una go sit on top now you see say God don bless my day so if dey like may dey live ye ye ye ye oti de

am born to win am born to shine I come I stay am here to rain nkan ti mo fe se laye mi

Making money was the plan

Ogbeni the family Dey call friends dey call sometimes I Dey feel like not to pick the call make this head no go burst make this head no go fall cos the load when I carry fit go make my head fall God Abeg

My mama Dey pray make I jeun soke an I go wear the crown wo wo wo

I go sit on top e no easyyy my brother you self they try you self go blow wo me self go blow

Tojobaro osupa a dale Iye

Borun Baran gbole a dajo ooo

Ki owuro kole ye eda

As I Dey pray today say make I jeun soke eee

My mama Dey pray say make I jeun soke eee

Till I go wear the crown una go sit on top now you see say God don bless my day so if dey like may dey live ye ye ye ye oti de

they say life is hard some say e easy but the way am seeing it here boy live e no easy ori mi save your time make you start to do things cos time wey you dey see so no Dey wait for no man the say life is good Na when money dey now days graduate dem don dey hustle so when school no dey pay waiting you dey grage for you need to pick up to make it up ogbeni wise up. Omo na by grace I take reach here cos no love for the street the life is full of fear nobody really care for your welfare when the journey get though Omo no choice you gats to embrace am the road to success is somehow rough eeeee

Tojobaro osupa a dale Iye

Borun Baran gbole a dajo ooo

Ki owuro kole ye eda

As I Dey pray today say make I jeun soke eee

My mama Dey pray say make I jeun soke eee

Till I go wear the crown una go sit on top now you see say God don bless my day so if dey like may dey live ye ye ye ye oti de

that boy dey call me k young scally B

展开显示全部歌词