AZAMAN - Rema
Lyrics by:Divine Ikubor/Oredope Peace
Composed by:Divine Ikubor
Produced by:Rema/P.Priime
Banger
Call aza-man call aza-man
Call aza-man call aza-man
I dey find money like say na shazam
E dey my body para on para on
Call aza-man call aza-man
Call aza-man ha-ha ha-ha
Pick up my rabba oh remy na baba
When I see money attack attack ha-ha
Whether na the naira oh
Ha whether na the dollar oh
Call me I go pull up with my spider
Ha oshey peter parker oh
Remy get mental disorder
I dey spend money
I no send ledger oh
H-i-m I'm that nigga
Can't see me John cena
Eh dangote na baba
Elumelu eh na baba
Otedola eh na baba
Bayo ogunlesi na baba
Governor obaseki na baba
Uku apolokpolo na baba
Eh don jazyy na baba
Many men dey wey gallant
Call aza-man haa call aza-man
Call aza-man call aza-man
I dey find money like say na shazam yeba
E dey my body para on para on yeba yeba
Call aza-man call aza-man
Call aza-man ha-ha ha-ha
Pick up my rabba oh remy na baba
When I see money attack attack ah-ha
Bust down on my wrist hehe
Got that drip-drip got that wet-wet
If e dey pain dem tell dem pẹlẹ
They say money can't buy happiness
I'm in venice sipping my henny
Hehe-hehe-hehe-hehe-he
And when I'm bored fly one shekens
Agba baller otamendi
I'm not finished
You thought this is the end hehe
Haters must too comment hehe-hehe
Agenda must agend
Internet gangster real life you go collect
Who I dey with your gf
And who else her bff
No go hustle dey talk for tl
Follow me run you tear your acl yeba yeba
Call aza-man haa call aza-man
Call aza-man call aza-man
I dey find money like say na shazam yeba
E dey my body para on para on yeba yeba
Call aza-man call aza-man
Call aza-man ha-ha ha-ha
Pick up my rabba oh remy na baba
When I see money attack attack ah-ha