We dey come in the highest regard
One time, I no dey like disregard
Shame if I talk all the hate
Some people dey wonder
If it make sense
E dey all around you, the facts is clear
Say my eye dey red, me
I go shed no tear
I dey sit for my corner dey
Think so clear
If I talk, dem no go hear
Them dey joke, they think I dey play
Mek I just talk am for plain
For this life
I just want all the fame
Any problem, I no go explain
Me, I go run this game
I go bring am to all of them in the face
I dey come and I want all the place
Who want show me the way?
I no dey run, I go wait
They dey look
I dey come with the team
For this life, we go win
Ooh, ah
For this life, we go win
(For this life, we go win)
For this life, we go win
(For this life, we go win)
Discipline
We go bring all the changes
Wey we fit in
And we know who to blame
Now, we keep winning
Na who dey para for we
We no send them
All my brothers dey move like a savage
All my people dey, we dey win this
All my brothers dey move like a savage
All my people dey, we dey win this
Ghetto youth dey move, see
We don't fear
We dey look the place for the coast clear
And we no go fit, do no business
If you go take percent
Then you go chop less
You no go make am in the first place
You no go fit to run
With us for the same race
And you know we don't fear
We dey look the place
For the coast clear
For this life, we go win
(For this life, we go win)
For this life, we go win
(For this life, we go win)
For this life, we go win
(For this life, we go win)
For this life, we go win
(For this life, we go win)
Ah, ooh
Ah
Ah