Habakkuk-Monaky

Habakkuk

歌手:Monaky

专辑:Candor

时间:2024-11-08

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

As I Dey waka this trail

Pray make I no see quanta

Pray make I no see wetin no dey palash

Goodness and mercies follow me up n down

Cos life Nawa

Some yarn opata, talk saystammerer no go say baba

Better Reminder to further push the plan

Na bad workman dey carry blame cutlass

Jump am pass

Tell em everything na time time time , time

Cant hurry the timeline

It gets better like old wine

E go come

Everything na time time time time

Can't hurry the timeline

It gets better like old wine

E go come

E don tey whey I realize

Everything dey clear in time

See to reason no be crime wetin Dey my mind

No be any man concern

Your 6 fit to be my 9

Make you no go look my time

Oga make you cool down cause

Everything dey clear in time in time

Oya make I give you some instances

Everybody approach am differently

I fit get hotel make you get Bentley,priorities

Nobody be lazy person

Fist ever ready be like praying mantis

Me and you dey talk the same thing

I say na father you say na catechist

Tell em everything na time time timetime

Cant hurry d timeline

It gets better like old wine

E go come

Tell em everything na time time time time

Cant hurry d timeline

It gets better like old wine

E go come

E don tey whey I realize

Everything dey clear in time

See to reason no be crime wetin dey my mind

No be any man concern

Your 6 fit to be my 9

Make you no go look my time

Oga make you cool down cause

Everything dey clear in time in time

展开显示全部歌词