Kala-BiG'Tees

Kala

歌手:BiG'Tees

专辑:Kala

时间:2025-02-07

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

Fresh out!

BiG’Tees coming right up

Alaafia zaddy

Deccy don’t do me like this

This beat is sick like this

Many things

Many things l see

I no foh

Not doing this by force

Hmmm this is my turn

Man I am working for this

Pls make you pay my money

See as I dey my zone

Dey wan be my clone

Mi nuh see no nada

You Dey make me Dey manya oh

I no like to Dey Kala oh

Music is all I know

If you thief my piano

You Dey make me Dey manya oh

I no like to Dey Kala oh

If you thief my piano

I go burn you like claro

If you thief my piano

I go burn you like claro

If you thief my piano

I go burn you like claro

Fresh out

I get dogs

If dem finish

Pata pata I go buy bingo

You sabi say taraba still be jalingo

Clear haters, if them see me them dey fly window

I sabi people kumakusanasa Lamido

Nah which kaka we never see for the universe

You wan marry girl?

Tell am make she see me first

BiG’Tees (yes)

You gimme verse

I get dogs oh, tell them make hem gimme vet

.

.

.

.

E go dey for tiktok and their snapchat

Them go go live begin to dey tap tap

If nah money matter make them do am sharp sharp

E go boku we go put am for our backpack

You Dey make me Dey manya oh

I no like to Dey Kala oh

Music is all I know

If you thief my piano

You Dey make me Dey manya oh

I no like to Dey Kala oh

If you thief my piano

I go burn you like claro

展开显示全部歌词