
在手机上保存,获得更好体验
INTRO :KT loud The beat
Inspiration
PABLO KIMANY HOOK & CHORUS
Life wey we live o
Life wey we dey so
Life wey we live o
Make God dey guide me
Make God dey watch me
Make God dey provide for my friends and my enemies
All my frenemies
Make dey enter
Make Dem no see me
Make Dem no find me
KOURAGE VERSE
Everyday on street wey dey run am on code
We dey run am on code
Brother nobody knows me
I just wanna make this money
See mommy dey house
I want to flex with her money
Live life
Anything pressure
See Me I no need am
I want money
I want this paper
I want this muller
Oh no
Anytime I see this paper
I get joy
Anytime I see currency I dey happy
Light up my ***
Look up to the most high
PABLO KIMANY HOOK & CHORUS
Life wey we live o
Life wey we dey so
Life wey we live o
Make God dey guide me
Make God dey watch me
Make God dey provide for my friends and my enemies
All my frenemies
Make dey enter
Make Dem no see me
Make Dem no find me
KOURAGE
Everyday on street wey dey run am on code
We dey run am on code
Brother nobody knows me
I just wanna make this money
I want this paper
I want this muller