BALANCE (Explicit)-Harbbey Tee

BALANCE (Explicit)

歌手:Harbbey Tee

时间:2023-10-03

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

(Melody)

Oshamo ooo

Chi chi chi

Harbbey Tee kilode

Oromi Lonso ahh

Wonfe kinjabo oluwa cover mi

Nigba ti mio b’owo nile mo’de jarami (jarami)

I sabi myself Tori mio monu brother mi (brother mi)

Sugbon t’owo bade oo mo matoju mother mi (mother mi)

Oshamo

Askala wiska (wiska)

Won lomoyen cho bi Khalifa (lifa)

Owan shedi biti rita

She said she’s in love with my ** (freestyle)

Say

Am a young star boy from the ghetto

I wan dey shine like a rainbow

Omo ologo tomo Jo jo

Je ki Ibadi yen ko Ma yi

Ko mayi bi robo (oshamo)

In this life I don calcu-saare

I no fit dey move around with zero Balance

So many **** go dey sup and e go be like fipa if omope no gallant

I still dey grind, I dey on Jah

Omoba everywhere go still Palash

Cos I no wan knw oo

As far say na every king get him own Palace

Majaye orimi ooo

Loseyi don talk say make dem gimmie chance

Me wey I don suffer

Some still dey talk say

Omo Ekun You’re using jazz

What’s the Highkey?

Pull up in Maseratti ah

Mathematics,

Billion dollar Jeko wamiri

Awon Babylon Babylon

Back then dem sabi us

Dem still dey pretend like dem no sabi us

Oluwa bami saanu won

Make my blessing so‘juwon

Na God go punish people wey say I no go prosper (Kilowi)

Gba dura Lori alter (kilowi)

Aje pako ni kokin s’aje butter (jhor oo)

Mio kin se lobba

To’ba di werey mionigba

Saint semi ***** (Aje)

Omo jeje ni kokin ja

Asiwaju ni leader

To’ba gbope ni nigga

Malo ko so’wo ripper (Ripper)

In this life I don calcu-saare

I no fit dey move around with zero Balance

So many **** go dey sup and e go be like fipa if omope no gallant

I still dey grind, I dey on Jah

Omoba everywhere go still Palash

Cos I no wan knw oo

As far say na every king get him own Palace

Majaye orimi ooo

Loseyi don talk say make dem gimmie chance

Me wey I don suffer

Some still dey talk say

Omo Ekun You’re using jazz

What’s the Highkey?

Pull up in Maseratti ah

Mathematics,

Billion dollar Jeko wamiri

Awon Babylon Babylon

Back then dem sabi us

Dem still dey pretend like dem no sabi us

Oluwa bami saanu won

Make my blessing so‘juwon

*All my guys are chilling with my song I got their feelings*

(Melody)***

Maziiiii

展开显示全部歌词