Suffri (Band Version)-Nneka

Suffri (Band Version)

歌手:Nneka

时间:2009-05-11

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
猜你喜欢的歌曲
歌词

Suffri (Band Version) - Nneka

Verse 1:

Una dey talk of ur elections, Nigerians, Nigerians

We dey talk of resolutions, naija, naija

We dey talk about revolution, oya but

Tell me where solution dey because nothing dey change

We just dey yan, we just dey spray, we just dey rake, all these lies so

Chorus:

Suffri, Suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh

Suffri, Suffri with my soul, Oga you dey hear me oh say

Suffri, Suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh

Don't you tamper with my soul eh eh

Verse 2:

Na only d rich man still dey gain oh

All d moni where I dey go oh

Still u see, na only poor man dey suffer

Brother and still your wish na my order, oh

But nothing dey change we just dey yan

We just dey spray, we just dey rake, all these lies

Chorus

Bridge:

Suffri, Suffri with my soul oh

Suffri, Suffri with my soul oh...yeh yeh yeh

Chorus

Verse 3:

Oga fulfill my wishes to travel to distant places

But allow my soul not to perish 4 me to be dressed in laces

As this life goes on, I remember all the things I have achieved

The sunset, thunder and the storms show that we have truly really been deceived

Na truth wen dem dey talk say na wetin your sow,

Na I you go reap, still na soso lie, na I we dey spread, spray, dey open eye to see deceit, oh

To see us rise we must fall, we must rejuvenate

Na bottom we dey teh teh

Na bottom we dey teh teh

Na bottom we dey teh teh 4 too long, down for too long

Jeh o jeh jeh jeh o (X4)

Chorus

展开显示全部歌词