Your Blessings-YolyBoy
    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
猜你喜欢的歌曲
歌词

Hah hah hah

Hah hah hah

Oluwa were you dey shanole

Oluwa were your blessing

Your blessings

Were you dey shanole

Oluwa shower your blessing

Your blessings heyah

Money no come my way

Everyday me I dey on my knees

I no dey joke or play

Everyday I dey pray

I no dey say dem say

Omo I no dey underrate

Na you wey know my pain

Baba God I dey pray

Money go kon kon

E no dey kon kon

Oloyi kon kon

Pata pata no kon kon

Money go kon kon

E no dey kon kon

Oloyi kon kon

Pata pata no kon

Oluwa were you dey shanole

Oluwa were your blessing

Your blessings

Were you dey shanole

Oluwa shower your blessing

Your blessings heyah

E don dey border me

And I swear e fit dey kolo me

E don dey tey for me

Say nothing dey come or me

I tey for gutter

Make you check my matter

I want range rover

No be corolla

Money go kon kon

E no dey kon kon

Oloyi kon kon

Pata pata no kon kon

Money go kon kon

E no dey kon kon

Oloyi kon kon

Pata pata no kon

Oluwa were you dey shanole

Oluwa were your blessing

Your blessings

Were you dey shanole

Oluwa shower your blessing

Your blessings

Oluwa were you dey Shanole

Oluwa were your blessing

Your blessings

Were you dey shanole

Oluwa shower your blessing

Your blessings heyah

展开显示全部歌词