Hallelujah (Explicit)-Terry G

Hallelujah (Explicit)

歌手:Terry G

时间:2019-06-21

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

Everybody shout hallelu

Hallelujah

Maga don pay

Hallelujah

Everybody shout hallelu

Hallelujah

Mugu don pay

Hallelujah

See I dey feel like sey me I don maya eh

Chai chai

And I dey feel like sey me ii don kolo eh

Chai

I dey feel like sey me I get money eh

Chai see

And I dey feel like feel like me I too much eh

Tell me now na who be the mugu mugu

Oya na who be the maga maga

Wey talk sey as I dey hustle reach

Me I no go hammеr hammer

Ema lo ro

Ema lo ro

Ko sanwo o

Ah enemiеs make una clear for road

Everybody shout hallelu

Hallelujah

Maga don pay

Hallelujah

Everybody shout hallelu

Hallelujah

Mugu don pay

Hallelujah

Free me

I get dollar in my pocket

Dollar in my pocket

Naira in my pocket

Naira in my pocket

Pounds in my pocket

Ah won sanwo

Sanwo

Sanwo

Sanwo

I get dollar in my pocket

Dollar in my pocket

Naira in my pocket

Naira in my pocket

Pounds in my pocket

Ah won sanwo

Sanwo

Sanwo

Sanwo

E sha ri

No be small thing

Me am sipping some hennesy

Mixed up with adovokadi

Everybody for here dem

Dey scatter body eh

Eyin omoge e sodi oh

Je ka jaye oh

Mo l’owo lowo

Mo lo ola lowo

Oya se bo se wun e

Everybody shout hallelu

Hallelujah

Maga don pay

Hallelujah

Everybody shout hallelu

Hallelujah

Mugu don pay

Hallelujah

Ah see

E yogo yogo maga

Yogo yogo mugu

Yogo yogo maga

Yogo yogo mugu

Yogo yogo mego

Yogo yogo mugu

Oya sanwo o

Sanwo o

Sanwo o

Sanwo o

Sanwo o

Sanwo o

Sanwo o

Sanwo o

E don tey

Ha oh wey

Oh wey

Oh wey

Chai oh wey

Oh wey

Hennesy tingolo champagne

Mowet

Hennesy

Mary jane

Champagne

Terry g

Omo me I don hammer eh

Everybody shout hallelu

Hallelujah

Maga don pay

Hallelujah

Everybody start to jolly

Hallelujah

Start to jolly eh scatter body eh

Hallelujah

Owo oh

Owo oh

Hallelujah

Owo oh mugu

Hallelujah

Shout hallelujah

Hallelujah

Ha ha owo oh

Hallelujah

展开显示全部歌词