Labake (Slowed & Reverb|Explicit)-ATS

Labake (Slowed & Reverb|Explicit)

歌手:ATS

时间:2024-02-06

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

Ah hey heyyy

Ah eh ha ha haaaaaaa

Arudemanting ye ye

Pull up inna Bentley

Back then them no know, they no know me (odo)

Jaiye on a lowkey

20 billion it is loading (or hor)

Chilling with the mandem (a ha)

1 Good is the anthem (e hey)

Right now I Dey fly

I No go lose guard

Cox Haters be like wifi

Labake moti gbera

Tinuke can you see now

She say be anything you wan be

Taba sunkun gan kama riran

Labake moti gbera

Tinuke can you see now

She say be anything you wan be

Taba sunkun gan kama riran

Many many things wey dey bother my mind

And I know sey nah money fit to solve am

Everyday man day hustle just to survive

So we fit pull up inna brand new beamer

Now we clean and we so fly

Spending all the money and we no dey bother

Ko somo to le shako siwa

Labake wa no dey shako siwa

Pull up inna Bentley

Back then them no know, they no know me (odo)

Jaiye on a lowkey

20 billion it is loading (or hor)

Chilling with the mandem (a ha)

1 Good is the anthem (e hey)

Right now I Dey fly

I No go lose guard

Cox Haters be like wifi

Labake moti gbera

Tinuke can you see now

She say be anything you wan be

Taba sunkun gan kama riran

Labake moti gbera

Tinuke can you see now

She say be anything you wan be

Taba sunkun gan kama riran

I dey sing anything

I dey buckle my shoe

If I loose guard pere I go drink Hennessy

My Guy no go do abosi

Downfall start with envy and Jealousy

I dey burst anything I dey smoke marijuana

Chop your banku like Charle from Ghana

Doing my ting like I'm tiye wana

Burst up their head with ma tune dem go feel am

Baby Pana

Malo Kana

Call me don dada

Chop ma Bana

Yemi ma lover

Sitting n the corner

Don't call me brother

Cross my border

Labake tell me what you Dey do ooo

You broke my heart and turn me to fool uh

Cause of money you say I be Jew uh uhh

u uuu uuu uh

展开显示全部歌词