Bad man just ..wan love you ,
Bad man no fit tire,
And no be say I Dey like this normal , but your body fire down …
And if dem boys dem call you … I go start to para gan,
I go start wahala gan ,we go burn their father gan
Omo toh fine Omo to Shan ,
What you gon do for me ,
I no even care if nah 3some, toro fi di yen yimi Lori
I need a girl wey go stand , girlie wey no waste time ,
Girlie Wey go love me , from sunrise,
She loving me to sun dawn
I need a girl wey go stand , girlie wey no waste ftime ,
Girlie Wey go love me , from sunrise,
She loving me to sun dawn
And if you look close you go see the sign ,
Boy wey rugged go see the light ,
Quarter pass 2 when I checked the time ,
Nobody get two lives
Everybody looking for that one person
One person wey no go close curtain
When the life gets harder
She go hold your back and make sure say you’re alright
I get one kele wey love me for Ghana
Only thing she wants is buy me designer
She no dey come out
No man fit to sight am
She rolls my ** and I pass am the lighter
Sokoto
She Dey my body like chokoto
Me and you forever
We go jogoro
Bad man no rush
Take it slow slow slow