Dance (Explicit)-Henryy

Dance (Explicit)

歌手:Henryy

时间:2020-10-18

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

How many times you want

Make i Dance with you

Baby bring your body put it down

This one no be where you go dey stand oh

Kindly keep your phone and come and dance withi me

I don't even know how I want to spend the money

Baby bring your body put it down for me

Bridge

I can't believe wetin my eye see

Pour all of the Hennessy

I wan shack all the Hennessy(2x)

Chorus

Bamukutu mukutu mukutu mukutu

Baby make i dance withi u

withi u withi u

Bamukutu mukutu mukutu mukutu oh(2x(

Verse 2

I'm looking for girlie with the deadliest whine

Baby bring your body make i make you be mine i go give you loving wey go make

You feel fine hollup hollup

Girlie would you be mine

Henryy burst antenna the people wan crase

Shebi na the people wey no looku my face

Now I'm bursting all their mandola

Killing them with circular

I no het their time now them hitting up my cellular

Hook

Oh I I fiia i i jiggle up that body make e balance i

i baby come my side

After this quarantine would you come

My side after this quarantine (2x)

Bridge

I can't believe wetin my eye see

Pour all of the Hennessy

I wan shack all the Hennessy(2x)

Chorus

Bamukutu mukutu mukutu mukutu

Baby make i dance withi u

withi u withi u

Bamukutu mukutu mukutu mukutu oh(2x(

展开显示全部歌词