Nobody-DJ Neptune

Nobody

歌手:DJ Neptune

专辑:Nobody

时间:2020-03-06

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
猜你喜欢的歌曲
歌词

Nobody - DJ Neptune/Joeboy/Mr Eazi

Composed by:Oluwatosin Oluwole Ajibade/Joseph Akinwale Akinfenwa-Donus/Patrick Imohiosen

Tune in to the king of sounds and blues

Greatness

DJ Neptune

Joeboy pon deck

Nkàn to ba fé lo ma get

Sè kó ma lò bè A wó

Body on check check check

Atarò dò òmò you dey pepper dem a ah

Toyin tomato causing gobé o

Lepa jó pé pé ré pé jo wo

Ma sé me le sé ye

I don't wanna hear say

I don't wanna hear say you dey with another man

The wey your body rotate

I no go like am if I see you with another man

I don't wanna hear say

I don't wanna hear say you dey with another man

The wey your body rotate

I don't wanna see you with

Nobody nobody nobody nobody nobody nobody no

Don't wanna see you with

Nobody nobody nobody nobody nobody nobody no

Zagadat

Baby this your body no be here

I tell you say you fine you no dey hear

Me I no be dun di dun di

I see you with di Soji Soji

Anyway me I no go care

Na only you I dey want I swear

So don't waste time baby

Mà rò sé o ye

'Cos E be you I want E

Be you I dey want o

I go prove my love I go risk

It all o a a a

I don't wanna hear say

I don't wanna hear say you dey with another man

The wey your body rotate

I no go like am if I see you with another man

I don't wanna hear say

I don't wanna hear say you dey with another man

The wey your body rotate

I don't wanna see you with

Nobody nobody nobody nobody nobody nobody no

Don't wanna see you with

Nobody nobody nobody nobody nobody nobody no

Baddest

Baddest

Joe joe joe boy pon deck

Deck

DJ Neptune hit me

Beat on music

The best of magic

Sounds of Neptune

Neptune

Neptune

Neptune

Neptune

展开显示全部歌词