Mercy (Remastered)-yxng blaq

Mercy (Remastered)

歌手:yxng blaq

时间:2025-04-20

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

I know all my life is base on lyrics

I base on God and Music

Living my life on a low key

Showing real love no faking

All my goons sef don know me

Living low key with many doings

Zero freaking no thinking

Zero freaking no thinking

I know all my friends and those who fake it

No frenemies and no shaking

I’ve been in the game dem know me

Oh lord of mercy…..I need mercy

Ronaldo kon sheh gbe Messi

Oh lord shower ur blessing

I base on God,my phone and sub

I no fear haters I no Dey foor

Dem say I no go reach the top

Baba God keep lifting me up

When blessings come dem no believe me too

Dem say I dey use juju

BABA run Am make dem no call me fool (fast)

Oh lord of mercy…..I need mercy give me mercy

Ronaldo kon sheh gbe Messi

Oh lord shower ur blessing

Oh lord of mercy…..I need mercy give me

Ronaldo kon sheh gbeMessi

Oh lord shower ur blessing

展开显示全部歌词