Collateral Damage (Mixed|Explicit)-Burna Boy

Collateral Damage (Mixed|Explicit)

歌手:Burna Boy

时间:2023-10-01

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
猜你喜欢的歌曲
歌词

Collateral Damage (Mixed|Explicit) - Burna Boy

Lyrics by:Burna Boy

Composed by:Burna Boy

Ambassador go dey chop

And Governor go dey chop

Dey do

And President go dey chop

When dem say make we jump we go jump

Dey do

Ambassador go dey chop

Dey do

And President go dey chop

Dey do

And Governor go dey chop

Dey do

When dey say make we jump we go jump

No be for here wey dem

Born Jesus jesus ehee ehee

My country problem e pass Jesus

Because na we be our own problem ehee

Na who go come reason well well well well

Well dey do

Ambassador go dey chop dey there ooo

And Governor go dey chop dey there ooo

And President go dey chop dey there ooo

When dey say make we jump we go jump dey there ooo

Some people go somersault dey there ooo

Dem get headache we go drink

Panadol dey there ooo

Meanwhile president go dey chop dey there ooo

And Governor go dey chop

Now who now who dey here

Money dey here

The thiefi thiefi come major

Wey make the suffer come dey here

Suffer yapa mukutun brukutum

Wey dey make people sukun

Tukutum won ni inu won o dun

Brukutum suffer yapa mutukum

The people do you well well

And dem dey laugh you well well

And dem dey see as e deh sele

Them sef dey flenjor well well

Yeah yeah ooh

My people suffer well well

Police dey slap here well well

Hungry dey wire dem well well

Oluwa

展开显示全部歌词