Kolobi-Tiwa Savage

Kolobi

歌手:Tiwa Savage

专辑:R.E.D

时间:2015-12-19

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
猜你喜欢的歌曲
歌词

Kolobi - Tiwa Savage

Written by:Don Jazzy

Agan agan ma ronumo oo omo n bo

Agan agan ma ronumo oo omo n be

As baba god is involved you won't fall

You won't fall

What you looking for

Don't give up cos you know you will find it here

When money no dey and you no fit to feed your piking yeah

If you just believe nothing wey you no fit achieve o

So call everybody call them make them come and rejoice o

Oya join me jolomi

Oh oh oh oo oh oh oh oh kolobi

Oh oh oh oo oh oh oh oh ikanebe

Oh oh oh oo oh oh oh oh wanne bisna

Oya join me make me jolomi

Oh oh oh oo oh oh oh oh kolobi

Oh oh oh oo oh oh oh oh make them jealousi

Oh oh oh oo oh oh oh oh ma ronu mo

E no get mountain e no get road block

There's no hold up wey no go clear o

And all your problems dem no reach oo

Lay them flat and parege lori won

And scatter body no send nobody

Do as you like o

Dance all around oya jump all around

Oya act like you score goal

And scatter body no send nobody

Do as you like o

Take your time to count your blessings

And be grateful for your live

Oya join me jolomi

Oh oh oh oo oh oh oh oh kolobi

Oh oh oh oo oh oh oh oh ikanebe

Oh oh oh oo oh oh oh oh wanne bisna

Oya join me jolomi

Oh oh oh oo oh oh oh oh kolobi

Oh oh oh oo oh oh oh oh make them jealousi

Oh oh oh oo oh oh oh oh wanne bisna

Oya join me make me jolomi

Oh oh oh oo oh oh oh oh kolobi

Oya join me jolomi

Oh oh oh oo oh oh oh oh kolobi

Oh oh oh oo oh oh oh oh make them jealousi

展开显示全部歌词