kalakuta (Explicit)-CKay

kalakuta (Explicit)

歌手:CKay

时间:2019-08-30

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
猜你喜欢的歌曲
歌词

kalakuta (Explicit) - CKay

Lyrics by:Chukwuka Ekweani

Composed by:Chukwuka Ekweani

Produced by:Tempoe

C-C-CKay yeah

Yeah

See I be kalakuta soldier

Steady shayo no fit sober

Awon temi won ti cover mi

No fit killi all the soldier

After six bottles of shayo

Everybody dey go down low

Every time I upload my ****

Everybody dey go download

Ofese wun

Ayakata

Ofese gbon

Ayakata

Ofese

Ayakata

Aah ofese

Ayakata

Ofese won

Ayakata

Ofese whe

Ayakata

Shake it titi

Ayakata

Ehn shake it toto

Ayakata

Ah kimon

Samba eh-eh-eh samba

Bring the money from my shokoto aroma lashitan

As them go say for Sokoto baby ikpa wa san wan

Okay

The party no dey finish oh

The shayo no dey finish oh

The kele no dey finish

The igbo no dey finish oh

Too many things to do wey you no go do fit to do am finish

Police stop my car dem stop and search me dem no see nothing

But dem still dey look my face

Dey ask me say make I find dem something eh

Ofese wun

Ayakata

Ofese gbon

Ayakata

Ofese

Ayakata

Aah ofese

Ayakata

Ofese won

Ayakata

Ofese whe

Ayakata

Shake it titi

Ayakata

Ehn shake it toto

Ayakata

Ah kimon

Samba eh-eh-eh samba

Bring the money from my shokoto aroma lashitan

As them go say for Sokoto baby ikpa wa san wan

Okay

Kalakuta kalakuta

Kalakuta kalakuta

Kalakuta kalakuta

Kalakuta kalakuta

Kalakuta kalakuta

Kalakuta kalakuta

Kalakuta kalakuta kalakuta

Samba eh-eh-eh samba

July Sonics

展开显示全部歌词