Sweet Mother-Prince Nico Mbarga
    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
猜你喜欢的歌曲
歌词

Sweet Mother - Prince Nico Mbarga/Rocafil Jazz International

Sweet mother I no go forget you

For dey suffer we you suffer for me yeah

Sweet mother I no go forget you

For dey suffer we you suffer for me yeah

When I dey cry my mother go carry me

She go say my pikin wetin you dey cry yeah yeah

Stop stop stop stop stop stop

Make you no cry again ohhh

When I wan' sleep my mother go pet me

She go lie me well well for bed

She go cover me cloth say make you sleep

Sleep sleep my pikin oooo

When I dey hungry my mother go run up and down

She dey find me somthing we I go chop

Sweet mother sweet mother ohhhh

When I dey sick my mother go cry cry cry

She go say instead wey I go die make she die

She go beg God God help me

God help me my pikin oo

If I no sleep my mother no go sleep

If I no chop my mother no go chop

She no dey tire ooo

Sweet mother I no go forget dey suffer

Wey you suffer for me yeah yeah

Sweet mother

Sweet mother ohhh

Sweet mother I no go forget you

For dey suffer we you suffer for me yeah

Sweet mother I no go forget you

For dey suffer we you suffer for me yeah

When I dey cry my mother go carry me

She go say my pikin wetin you dey cry yeah yeah

Stop stop stop stop stop stop

Make you no cry again oo

When I wan' sleep my mother go pet me

She go lie me well well for bed

She go cover me cloth say make you sleep

Sleep sleep my pikin oooo

When I dey hungry my mom go run up and down

She dey find me somthing we I go chop

Sweet mother ehhh sweet mother ohh

When I dey sick my mother go cry cry cry

She go say instead wey I go die make she die

She go beg God God help me

God help me my pikin oo

If I no sleep my mother no go sleep

If I no chop my mother no go chop

She no dey tire ooo

Sweet mother I no go forget dey suffer

Wey you suffer for me yeah yeah

Sweet mother ehhh

Sweet mother ohhh

When I dey hungry my mom go run up and down

She dey find me somthing we I go chop

Sweet mother sweet mother ohh

When I dey sick my mother go cry cry cry

She go say instead wey I go die make she die

She go beg God God help me

God help me my pikin oo

If I no sleep my mother no go sleep

If I no chop my mother no go chop

She no dey tire ooo

Sweet mother I no go forget dey suffer

Wey you suffer for me yeah yeah

Sweet mother

Sweet mother ohh

Sweet mother

Sweet mother

Sweet mother

Sweet mother ehh

展开显示全部歌词