
在手机上保存,获得更好体验
capture my soul (feat. Joeboy) - CKay/Joeboy
Lyrics by:Chukwuka Ekweani/Joseph Akinwale
Composed by:Bolatito Obisanya/Chukwuka Ekweani
Produced by:BMH/CKay
On me on me on me on me
Balance sit on me oh
Girl be loving 'til the morning
Morning morning oh
Make we reduce all the fighting
Increase the loving oh-oh oh-oh
Fefenefe fe
Your body the wer wer
I'm in love with you I'm in love with you
Make I leave you for where
Where
If na lie I dey tell you make water carry me go
Water carry me go whoa-whoa-whoa-whoa
Girl you don capture my soul
Girl you don capture my soul
From the night 'til the morning
Yeah you know e be you I'm wanting
'Cause you fine and you sexy
Nwa baby oh-ah Adaobi gently
Way you show me shege
No use me play dance to my reggae
Are you ready
Park your bag make we fly go
Baddies answer answer me over me
Only you fit to control me
With your face and your big body
Abegi no killi somebody pikin for here
Over me only me wey fit handle you
Make my waist no the confuse you
Abegi no killi somebody pikin for here
Fefenefe fe
Your body the wer wer
I'm in love with you I'm in love with you
Make I leave you for where
Where
If na lie I dey tell you make water carry me go
Water carry me go whoa-whoa-whoa-whoa
Girl you don capture my soul
Girl you don capture my soul