Love Can Wait (Explicit)-Darmie

Love Can Wait (Explicit)

歌手:Darmie

时间:2025-05-27

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

she tell say she no be like that

she say she no go ever ever do me like that

she say she not the type wey dey use man oh

amaka tell me say i be the only man oh

another one na ekaite

folake follow break my heart eh

na wetin I go do with ah broken heart eh

make I turn devil make I turn jesu

I just wanna make money make memories

good music sweet memories

oro ife jowo yeh pelomi

cuase I no fit deal with that pain again

make money make memories

good music sweet melodies

I no wan dey play you like awilo oh

better make you leave me make i heal o oh

nkechi wait love can wait

me I no dey for that zone again

just wanna have fun enjoy my days

go high go high

nkechi wait love can wait

me I no dey for that zone again ye eh

just wanna have fun enjoy my day ye eh

go high go high

make I tell you wetin be my fault oh

the thing be say I too dey trust oh

I too dey soft as you see me so

I be people pleaser and na em dey kill me so

dem no dey tell person again

it's another lesson again

if I no learn wetin i gain

wetin I gain oh

I just wanna make money make memories

good music sweet memories

oro ife jowo yeh pelomi

cuase I no fit deal with that pain again

make money make memories

good music sweet melodies

I no wan dey play you like awilo oh

better make you leave me make i heal o oh

nkechi wait love can wait

me I no dey for that zone again

just wanna have fun enjoy my days

go high go high

nkechi wait love can wait

me I no dey for that zone again ye eh

just wanna have fun enjoy my day ye eh

go high go high

展开显示全部歌词