Ball (Explicit)-Discovery Community
    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

Ball track 1

Eeeh

Wan draw me like ogbono

(Verse 1)

Just follow me girl no Dey form me jor

I pray for d day I don see d picture

Many don whine me but I comot body jor

Normally na money way Dey clear my voice

I no Dey for any type of Cho Cho Cho

No Dey call me oh

Me I come for d kele and d money oh

Life style cost cos conji Dey d body oh

Oni bushey shemi oti sheymi oh

(Pre hook)

People dem no send ur audio

Put body collect your money oh

If u craze me I mad and I naughty oh

Omo naughty Dey funny oh

People dem no send ur audio

Collect ur money oh

Me I mad I am naughty oh

(Chorus)

Na we dey ball, we dey shut down any club we dey touch (Hmm)

We no dey stop, now my cup don full e dey pour (Hmm)

No be my fault, na my prayer and my hustle e dey work (Hmmm)

No be my fault, na my prayer and my hustle e dey work (Hmm)

(Verse2)

Remember the time wey dey laugh me gan gan (dey laugh me gan gan)

When I been dey loose like my own don spoil (spoil, spoil, my own spoil)

When we dey for hood wey nothing dey sup

( sup sup nothing dey sup)

Mama been dey pray make I chop one block

(Block, block, make I chop one block)

(Pre hook)

People dem no send ur audio

Put body collect your money oh

If u craze me I mad and I naughty oh

Omo naughty Dey funny oh

People dem no send ur audio

Collect ur money oh

Me I mad I am naughty oh

(Chorus)

Na we dey ball, we dey shut down any club we dey touch (Hmm)

We no dey stop, now my cup don full e dey pour (Hmm)

No be my fault, na my prayer and my hustle e dey work (Hmmm)

No be my fault, na my prayer and my hustle e dey work (Hmm)

展开显示全部歌词