Arrow (Explicit)-Prophecy Universe

Arrow (Explicit)

时间:2024-04-01

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

My heart is on fire

Many things in my liver

I fought for my niggas

I never knew that

some of them want me die

I don't know why

People wey I love dey hate me

Should I hate them make Dem love me ?

People I dey fight for

na them wey shoot me arrow for my back

I don't care

if you love or hate me

*** blazing

You talk for my back but you no fit talk for my face uh

I don't care

If you love or hate me

Marijuana blazing

You talk for my back but you no fit talk for my face

Many things they bother man but man no dey take ****

My heart is on fire

Many things in my liver

I fought for my niggas

I never knew that

Some of them want me die

I don't know why

People wey I love dey hate me

Should I hate them make Dem love me ?

People I dey fight for na them wey shoot me arrow for my back

Yell me why be say

The people wey I love

Na them they hate

I offer them my help but dem still complain

Na Ja dey put my food on top my plate ye

Tell me why be say

I hustle and I no see pain

Baba mi I no wan disgrace my family

Ye ye ye ah say

If you love me biko let me know

If you hate me stay far away

I don't care

if you love or hate me

*** blazing

You talk for my back but you no fit talk for my face

展开显示全部歌词