Alright (Explicit)-Falz

Alright (Explicit)

歌手:Falz

专辑:27 (Explicit)

时间:2017-10-27

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
猜你喜欢的歌曲
歌词

Alright (Explicit) - Falz/Burna Boy

Lyrics by:Folarinde Falana

Composed by:Folarinde Falana

Good God have mercy God have mercy

I got something on my mind but

You cannot tell nobody

But you gotta wait tonight baby girl

Just you and I

Ride you all through the night hard

To be feeling light

Clown baby you my Barney

Glad when me phone ya line

Me no like no problem for mi life you know I mean

But I ready for am tonight

And you know say I don't wanna hurt nobody

Don't wanna tell a lie hold on to your body

You know wetin 'cause am e mi lowa lara'e

Tell your people dem make dem no para no

Make you tell your mummy and your father

You'll be alright you'll be alright

Run away my baby bami salo anywhere

You wanna go my baby kalo eh

Baby catch the feeling catch the vibe

You'll be alright you'll be alright

Falz

You go tell your mummy story you go

Tell your daddy sorry

We go need to run away me

I don dey plan the journey

We fit to start for Ghana but make we start dey

Ja before my people start to holla

Me I no fit stand the drama

Just pack your load and wait for me in the backyard

Awon araye wi kpe dan dan ni Yoruba

But I don't wanna hear that rubbish

Don't wanna hurt nobody

Don't wanna live a lie

Oro ife yi lo ka mi lara o tell

Your people dem make dem no para no

Make you tell your mummy tell your father

You'll be alright you'll be alright

Run away my baby tete jalo eh

Joko si'nu motto je ka salo

Come catch the feeling catch your vibe

You'll be alright you'll be alright

Ahn

Uncle Kate bo'wa l'asiri where we going ma bi mi

Just lock the door bi boys quarter

And leave the key for Rashidi

Emi ko lo ma jiri but I'd pick you up

For like three

You go meet me for that canteen to wa

Leyin'le mama chichi

Sare sare wa bami ko de make sure

Say nobody come to see

Hope your daddy don't kill me but

I know your mummy go call police

But you are the one that told me

That am your one and only

It's that perfect love story

Wetin 'cause am e mi lowa lara'e

Tell your people dem make dem no para no

Make you tell your mummy and your father

You'll be alright you'll be alright

Run away my baby tete j'alo joko

Si'nu motto je ka salo

Come catch the feeling catch a vibe

You'll be alright you'll be alright

Run away my baby bami salo

Anyhwere you wanna go my baby kalo eh

Baby catch the feeling catch a vibe

Oro ife yi lo ka mi lara o

展开显示全部歌词