HUSTLE (Explicit)-SunshineGzuz

HUSTLE (Explicit)

歌手:SunshineGzuz

时间:2024-12-20

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

And I go pull up with my casamigos make we high and jogodo

Forget all of our pain steady working

Cos tomorrow di ogonono

Me I too believe in my self and the Rhymez and vibe odi obodobo

I will never walk away from the hustle me I swear I will never go

Ogbeni when the money come through

(make you try wise up)

You know how the hustle be for wharf oo

(Abegi no **** up o)

You know how the thing dey be for my heart oo

(Make you try wise up oo)

Plenty wey we do for work oo

(Abeg no **** up oo)

Na the hustle be my babe

My babe my babe

I will never leave my babe

My babe my babe

247 on my babe

My babe my babe

I wil never leave my babe

My babe my babe

Na the hustle be my babe

Hello how far

Now what have been through is over

Mentally hungerlly disorder

Nobody gree look my own side

Now I don get the national moi moi

I don get the national cake

Everybody wan to be on my own side

Where dem dey na where money Dey

Ogbeni when the money come through

(make you try wise up)

You know how the hustle be for wharf oo

(Abegi no **** up o)

You know how the thing dey be for my heart oo

(Make you try wise up oo)

Plenty wey we do for work oo

(Abeg no **** up oo)

Na the hustle be my babe

My babe my babe

I will never leave my babe

My babe my babe

247 on my babe

My babe my babe

I wil never leave my babe

My babe my babe

Na the hustle be my babe

展开显示全部歌词