
在手机上保存,获得更好体验
Money is the real key yeah
Money is the real key sha
Oluwalassmall baby
Money is the real key
Oh my real G
No be frapapa
Muscle no fit buy a shit for alaba
Credit alert mun inu mi dun dada
1million dolls
5million dolls
Wuru wuru Santa
Casablanca mai bata
M O N E Y make young nigga turn to baba
Cuz Bo danga Jia
Ko kan sapa
Moni 6pack
O bo pata
Ekun agbo Toun mi nah kaluba
Won ti gba'iyawo mi NGBA osi Raba .
Broke boi wey no get money toun dasha
Mio gba
Mio gba
Mio gba
Eje fun ni igbaju ko gba
Ahnn gbass
Yo brr .
Go hustle brr
Go hustle brr
Ehh
Hustle men
Keep on hustling bro
Money is the real key
Oh my real G
No be frapapa
Muscle no fit buy a shit for alaba
Credit alert mun inu mi dun dada
1million dolls
5million dolls
Wuru wuru Santa
Casablanca mai bata
M O N E Y make young nigga turn to baba
Henny meta
Gbosa meta
F'omo to hustle dada
Wey never looseguard for once
Jama jama chapter
Shout to bobotiofine mai brother
We go still dey Alright
We go still dey okay
wanna see me for your concert
Okay
Dawo mi s'opay