Yeah Yeah
Yeah Yeah Yeah
(Yeah Yeah)
I always Dey put on for my bro's Wey
I go repeat am on any day
Remember days Wey Na Adey hung
L swear emake l feel a way
My nigga Dey see me as een
Chairman secoff that een pay go raise
You know for real your boy
Be top schemer making money a hunnid ways
Remember days Wey Adey down
I swear I go on my knees And pray
I know for sure say ago Up
The ride so I nor go register the plate
I tell my bro say ebe timing
Wey I know say You nor be lazy
Dem just Dey lie you dem nor
Love you pass me some nor Dey
I take my last take hold
You down hope U go do the same
Before we go Dey take block (yeah)
We had to make a way
As I know Dey see God een
Glory nor Dey mean say enor Dey
Now Adey different typa time
Sah Dey feel different typa way
Now ebe different typa grind different typa pay
Now ebe Different typa shine I get my umbrella any day
All the going then the coming just Dey hope say client go pay
Dem never know me that be last year rydee everything change
All the love l give nor be the same Wey Dey return
You show me some side of You Wey rydee Adey learn
Me den U never fee be cool the love edey rydee Dey burn
You nor go do me as I do You in case tables turn
All the love l give nor be the same Wey Dey return
You show me some side of You Wey rydee Adey learn
Me den U never fee be cool the love edey rydee Dey burn
U nor go do me as I do U in case table turn
I always Dey put on for my bro's
Wey l go repeat am on any day
Remember days Wey Na Adey hung
L swear emake l feel a way
My nigga Dey see me as een
Chairman secoff that een pay go raise
You know for real your boy be top
Schemer making money a hunnid ways
Remember days Wey Adey down
I swear l go on my knees And pray
I know for sure say l go Up the ride
So anor go register the plate
I tell my bro say ebe timing
Wey I know say You nor be lazy
Dem just Dey lie you dem nor
Love you pass me some nor Dey
Real OGs Wey put me on dems
Wey show me the way
Them tell me say money bring demons
Wey this life love nor Dey
Who be the nigga way show me love
I reck your face l go repay
Together we go weather the storm
U be my blood on any day
Adey wan make You hold on to me
L get big plans for the family
I know my way nor be pure
Wey edey cause me pain so anor dey sleep
I turn my nigga to predator
But he bore Cos he wan be sheep
I never always go take
L go try find my way so l go fee give (yeah)
You for Dey hold me like I hold You
You never for be ungrateful
Whenever wey U call my name
L go turn back den save you
Whatever billing U Dey wan
Throw You know your chairman is able
Upper class ghrand Lhord I pull up on
Kofi Walker den say thank you yeah yeah
Yeah Pull Up On Pull Up On Yeah Yeah
Yeah Pull Up On Pull Up On Yeah Yeah