Evidence-Tim Godfrey

Evidence

歌手:Tim Godfrey

专辑:Evidence

时间:2024-08-16

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

Hook

If you’re looking for

The evidence

Of that baby wey

papa don bless

Look no further

Look at me rather

Evidence

e full everywhere

Chorus

Evidence full everywhere

Testimonies Dey everywhere

Oh my God!

Na you do this one

Evidence full everywhere

Verse 1

My testimony be like lie

(Mmmh ah ha no be lie, Elroy)

The God that sees me

The way you manifest yourself

I cannot explain

Nobody can explain it oh

The kind of thing we see

Na only you fit do am

You are consi

Consistent in your ways

Wetin you talk na wetin you Dey do

(talk and do)

Everyday you Dey shock me

Give me something to talk about

Testimony no go finish for my mouth

Hook

If you’re looking for

The evidence

Of the baby wey

Baba don bless

Look no further

Look at me rather E

vidence

e full everywhere

Chorus

Evidence full everywhere

Testimonies Dey everywhere

Oh my God!

Na you do this one

Evidence full everywhere

*MOSES BLISS*

I have never seen the righteous forsaken

In fact my papa God

E no dey fail me

Cos my testimonies no dey finish oh

All my worries don finito oh oh oh

Plenty evidence dey

When you look at my life you go see see see

The blessings e dey on repeat peat peat

I no fit explain all the good good things

I go praise the Lord till infinity

Cos my testimonies no dey finish oh

All my worries don finito oh oh oh

Plenty evidence dey

Hook

If you’re looking for

The evidence

Of that baby wey

papa don bless

Look no further

Look at me rather

Evidence

e full everywhere

Chorus

Evidence full everywhere

Testimonies (ah ah)

Dey everywhere

Oh my God!

Na you do this one

Evidence full everywhere

展开显示全部歌词