Jaiye Jaiye-Boogey

Jaiye Jaiye

歌手:Boogey

专辑:The XPERIMENT

时间:2023-01-27

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

VERSE 1- Mista Dynamic

(Emi lomo jaye jaye, mo ma n jaye jaye)

Say me I wan get the dough, I wana get owo

I put my heart and soul, say make I fit get the dough.

See I no come life to jonz, but I keep it on a low.

If you wan learn the scope, I go give you the code.

Bridge

So if you want to drink make you drink up..

If you want to high, make you high dey go ah

If na kush you like, make you burn some more..o na na

If na girls you like, make you pimp dey go… ah

Omo you only live once, make you jazz up.

Background sound:(Me I no fit die)x11

You only live one make you jazz up( Me I no fit die)

VERSE 2- Wolve

Back of of the benz, mongbe blaje

Hotboxing igbo lati Male

The thing loud, ko need koma jagbe

After that, I hit the bar like Messi on a bad day

Yolo yolo yolo yolo, kosaye repete

Edo bred (bread) timba bota (butter) won ma fereje

Ajagun fura e, bi backup otetede

Agbara eyan mefa bi mallah to jereke

Chorus: Mista Dynamic

If you want to drink make you drink up.

(Emi lo mo jaye jeye, mo ma n jaye jaye)

If you want to high, make you high dey go ah

If na kush you like, make you burn some more..o na na

If na girls you like, make you pimp dey go… ah

Omo you only live once l, make you jazz up.

Background sound:(Me I no fit die)x11

(Emi lo mo jaye jeye, mo ma n jaye jaye) 3x

Verse 3 - Danny Vibes

Aye lama se titi

Kin ma bubble till morning se

Forget my worries and go on se

Kasha ma faji lo pepe

Tomorrow get belle but who know e fit go born am

Or o ma se

E no concern my crate of beer

Kahsa ma jogo lo pepe

展开显示全部歌词