Murder Case-Supa E

Murder Case

歌手:Supa E

时间:2025-09-25

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

Hey Teina for days

Me no hear from you

Ine egberi be the case o

Amah teina eh why days

Me no hear from you

Your matter be the case o eh

You know any day me I wake

Say you no Dey you know mamie

I no fit concentrate

Even in my happiest day eh

You know my lady o

E be ur way be me comfort zone

Hey eh teina do you know o

When you leave you murder

Baby teina baby yo ko ko

When you leave you murder

You know my lady uwii

You notice for long eeeeh

Say me I no fit use you play eh

No be format o lele le aahaan

Say me I no fit use you play teina beke

Okay show me wetin I no fiti do

Show me make I right my wrongs

Abi e be love wey I no Dey give

Okay Show me wetin I no fiti do

Show me make I compromise

Abi e be attention I no Dey give

Uwiii

Hey eh teina do you know

When you leave you murder

Baby teina baby yo ko ko

When you leave you murder

You know my lady uwhii

You notice for long eeeeh

Say me I no fit use you play eh

No be format o lele le aahaan

Say me I no fit use you play teina beke

Ehen Voice of the ocean

展开显示全部歌词