Shayo (Explicit)-Bigiano

Shayo (Explicit)

歌手:Bigiano

时间:2010-07-18

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

Shayo - Bigiano

First of August na the date o

Na so me and ma friends

Sit down we relate o

Say make we gather people come jubilate o

Cos na my success I dey try celebrate o

You see

You can't afford to come late

Cos my gate go dey close like eight o

And if you come so quick

Girls dem yapa you can start to relate o

And if you wan to chocolate o

Holy and drink already don circulate o

But if you feel intoxicate o

Sit down in a place and start to dey meditate meanwhile

Nobody fighting in this place o

Cos if you do you go enter police case o

All my guys don shack I can start to dictate

If you love yourself give yourself brainy straight o

Holy go dey flow like fire

Shayo go dey flow like water

Anything you want make una order

Cos I gat everything to make u surrender

U no go fit invite una come my party

Make una no shayo

Shayo don dey holo

Everybody dey kolo

All of una must shayo

U no go fit invite una come my party

Make una no shayo

Shayo don dey holo

Everybody dey kolo

All of una must shayo

This party no be joke o

All the place just dey full of smoke o

All the boys wey dey down don dey toast o

Even all the girl don eyeballs don compose o

Bend your waist and take it slow o

Dance to the beat as bigiano dey flow

This na my time make I spend my dough

Even if I like I go smoke igbo o

U never hear this on your radio

Mtvbase go love to play all of my video

Alaba go sell I go carry all my money go

Ghana must go meje must full of owo

University dem dey shout bigiano

Polytechnics don dey hala bigiano

London people don dey find bigiano

Ameriacan jamaica lo

Holy go dey flow like fire

Shayo go dey flow like water

Anything you want make una order

Cos I gat everything to make u surrender

U no go fit invite una come my party

Make una no shayo

Shayo don dey holo

Everybody dey kolo

All of una must shayo

This party no be joke o

Wound ya kill ya by yourself

Wound ya kill ya by yourself

Wound ya kill ya by yourself

U no go fit invite una come my party

Make una no shayo

Shayo don dey holo

Everybody dey kolo

All of una must shayo

展开显示全部歌词