I Believe - Kenny Kore
Lyrics by:Kenny Kore
Composed by:Kenny Kore
See my life don better see the shame don
Waka
They no go know say you don suffer dem go call
You ajebutter but you be real ajepako
See the levels don dey change it makes me wanna
Give again and love again
Ohh no be today e don teh na because I believe
Na because I believe
Because I believe
Na because I believe
Because I believe
Ohh
Na because you believe
Because you believe
Ohh
Na because you believe
Because you believe
Some people wey believe go say
Na because you believe
Because you believe
Eeeehh
Na because you believe
Because you believe
Yeah
See
Mummy no be you be this
Remember say them no believe
You go marry ehn happy yes you you and daddy
Raise pikins raise your pikins pikins
A lot of them go super pikins
Super pikins super
Pikins
Just like me
Oh na because you believe
Because you believe
Na because you believe
Because you believe
Ohh na because you believe
Because you believe
Na because you believe
Because you believe
I believe in you you believe in me
We believe in God
Na because you believe
Because you believe
Yeah
Imagine say you know de pelutbo you still
Dey drive correct motto
Imagine say imagine you no do magomago take
Commot for ajepako
Oh yeah
Imagine say I go die one day but my name go
Remain great
So greeeeaaat ye ye
Hay in Jesus I believe believe
Na because you believe
Because you believe
Because I believe
Na because you believe
Because you believe
Because you believe
Na because you believe
Because you believe
Because you believe
Na because you believe
Because you believe
Sing with me
Na because you believe
Because you believe
I believe in you you believe in me
We believe in God
Hey
Na because you believe
Because you believe
Mummy believe daddy believe brother believe
Sister believe
Igbagbo o gbogun o
Igbagbo o ma gbogun o
What you believe you get
You get what you
Believe
Abeggy dakun stop to vex
I can't repent o
Baa mi loni loni loni loni kin woke
O ni kin woke O fe so
Mi doge
If I believe O fe so mi osa
Yes indeed laye ti mo wa
I believe
I believe I'll be rich yes indeed indeed
I believe I believe