
在手机上保存,获得更好体验
Oya Ji , oya Ji ko ma sun, koya Ji !
Oya Ji , oya Ji ko ma sun, koya Ji !
Everyday on my grind
Steady steady on my grind
Ko mo inu mi ma lo Wyne me gan
Now I'm living on my terms
Cos I know better, not a race its a marathon
When you get a second chanceAt life
You gotta make good use some don rise and fall
Last time when e red
Even my hommie show pattern
Tell my brothers make dem get with d programme
This one na Ferrari no be rover
Man I fit pull up in a Beamer, leave in a GWAG
Balling like I'm a neymar
Tell my brothers make dem get with d programme
This one na Ferrari no be rover yea
Man I fit pull up in a Beamer,leave in a GWAG
Balling like I'm a neymar
Tell my niggas make dem get with it
Tell my brothers make dem get with it
Oro owo lo bami no Dey F with me
Cos no sleeping on a bicycle yea yea
Tell my brothers make dem get with it
Tell my brothers make dem get with it
Oro owo lo bami no Dey F with me
Cos no sleeping on a bicycle yea yea
Hope is but a dream 4 those who wake up
Omo no Dey sleep no Dey dull
Na reality wey me I Dey face now
So I gattu Get my money up
First Dey show love and d next
Dey hate us omo mo ya Tepamoshe
Cos to ba lo red omo dem go show color
So I gattu get my money up
Came thu d hard road , never know d easier
As d money show , enemy get bigger
Oro owo lobami
Omo make dem dem free me
Na who show u road, na him be your nigga
I don tey 4 hustle, ti pe lori titi
Alagomeji , somolu, bariga
Oro owo lobami
Omo make dem dem free me
Na who show me road, na him be my nigga
Tell my brothers make dem get with d programme
This one na Ferrari no be rover
Man I fit pull in a Beamer,leave in a GWAG
Balling like I'm a neymar
Tell my brothers make dem get with d programme
This one na Ferrari no be rover yea
Man I fit pull in a Beamer,leave in a GWAG
Balling like I'm a neymar
Tell my niggas make dem get with it
Tell my brothers make dem get with it
Oro owo lo bami no Dey F with me
Cos no sleeping on a bicycle yea
Tell my brothers make dem get with it
Tell my brothers make dem get with it
Oro owo lo bami no Dey F with me
Cos no sleeping on a bicycle yea yea