Payday (Explicit)-Top Razzy

Payday (Explicit)

歌手:Top Razzy

时间:2023-05-14

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

I went to tell all hustler

Say hustle ma pay

Every hustler get pay day

It may not be today

But e sure say 1 day

No woman want a broke nigga

No mama want dead son

But some ladies na Gold digger

Towo ba ti tan won Na wabi gba

If you wanna succeed life

Put woman aside

My brother fight for Your life

No rush no slow

Make uno die

Take ham easy with life

Person wey no get money

Shi ma get oh shi ma get oh

Person wey no get money shi ma get oh

Hum

Na person wey die no go wake o

No go wake oh yea

Hard time never last

No Dey slow, no Dey move too fast

But still thank God for your life

As many blow na so many don pai oo

( hmm hmm )

Won foju kere mi

Emili ma ni mo

Ama do it like I ever do before

Shongbomi you already know

( oh oh )

Aiye aiye won para

Aiye akamara , won Dara

Is good for good and the Gander

But mio kana ( ko matter )

Ain't nobody over me

Dem be talking about me

But mio ji soro ni ooo ( Hm hmm )

Shogbomi as God Dey

For me no fomo ni oo

Sebi OLUWA lon shomi

Lon bomi, lon tomi

Lon gbomi, lon shomi

Lon panmi

Sebi OLUWA lon shomi

Lon bomi, lon tomi

Lon gbomi, lon shomi

Lon panmi

Person wey no get money

Shi ma get oh shi ma get oh

Person wey no get

Money shi ma get oh

Hum

Na person wey die no go wake o

No go wake oh yea

展开显示全部歌词