Angelina-Simi

Angelina

歌手:Simi

专辑:Simisola

时间:2017-09-08

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
猜你喜欢的歌曲
歌词

Angelina - Simi

Lyrics by:Simisola Bolatito Ogunleye

Composed by:Simisola Bolatito Ogunleye

Produced by:Simisola Bolatito Ogunleye

Oh no

Oh nooo

Where you dey since yesterday eeh

I find you go angelina place

She say you dey with another bae eh

I see say you don start again

You carry one girl

I let it go

You carry two girl

I say ok

You wan dey carry am go oh

No be so

I'm gonna have to let you go

'Coz I don't want another angelina

I remember you with angelina

Wetin my eye see with angelina

I no wan see am again

Oh noo

I no want another angelina

You do me strong thing with angelina

Wetin my eye see with angelina

I no wan see am again

Oh noo

Oh noo

Oh noo

Who be that wey dey call your phone

You think say me I no know oh

You save her number with panabeater

When I know say na carolina carolina

You carry one girl

I let it go

You carry two girl

I say ok

You wan dey carry am go oh

No be so

I'm gonna have to let you go

'Coz I don't want another angelina

I remember you with angelina

Wetin my eye see with angelina

I no wan see am again

Oh noo

I no want another angelina

You do me strong tin with angelina

Wetin my eye see with angelina

I no wan see am again

Oh noo

Oh noo oh no no no no no

If you let me

Oh no ohhh oh no oh no no no no no

Yeah

If you say you wan follow all the babes for the area

Make you follow them go

I don't care

No be o you go kill oh

So I really gotta let you go

'Coz I don't want another angelina

I remember you with angelina

Wetin my eye see with angelina

I no wan see am again

Oh no

Oh no

I don't want another angelina

You do me strong tin with angelina

Wetin my eye see with angelina

I no wan see am again oh

Na your fault oh

Why you mess around angelina

I don't know why you let me down angelina

Oya carry your wahala go angelina

I no wan see am again

I don try no be small tin o angelina

Angelina you can have him oh

Angelina

Wetin you do me with angelina

I no wan see am again o

Oh noo

Oh noo

Oh nooooo

展开显示全部歌词